Boy Spyce - Folake

Boy Spyce - Folake
  • Формат: mp3
  • Размер: 3.9 МБ
  • Длительность: 2:49
  • Качество: 192 kbps
  • Дата релиза: 02 февраль 2023
Слушать онлайн
Boy Spyce - Folake
Скачать песню Boy Spyce - Folake с качеством 192 kbps, размер файла 3.9 мб и длительностью mp3 2:49 бесплатно
Текст песни Boy Spyce - Folake
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara